[Music] Simple Swagxx – Intimidate

[Music] Simple Swagxx – Intimidate

 0
DOWNLOAD MUSIC: Simple Swagxx – Intimidate Mp3 Download
Simple Swagxx drops banging dance tune titled intimidate after quite a very long time from going off the music scene, the singer however revealed he has been working tirelessly recording alot of great sounds for his fans.
Intimidate is a dance song that goes with alot of vibe and energy with it. The Simple Swagxx type of vibe is also not missen from this one.
Finally, Intimidate is produced by Zuse. Hit the link below, Download & Enjoy;

DOWNLOAD MP3

Intimidate Lyrics by Simple Swagxx
see me now
feel me now
love me now
them dey want me now
see me now
feel me now
love me now
them dey want me now
to all the people wey dey love me now
to all my fans wey dey feel
me now
to all the ladies wey dey love me now
see now
oh lord
to all the people wey dey love me now
to all my fans wey dey feel
me now
to all the ladies wey dey love me now
see now
oh lord
Olorun gba mi lo won won o
Ori mi gba mi lo won won o
Olorun gba mi lo won won o o
oh ma God oh lord
Olorun gba mi lo won won o
Ori mi gba mi lo won won o
Olorun gba mi lo won won o o
oh ma God oh lord
dem go dey intimidate me
dem go dey fumigate me
dem want to eliminate me
like a mosquito ye
dem go dey intimidate me
dem go dey fumigate me
dem want to eliminate me
se i be mosquito oh na
see me now
feel me now
love me now
them dey want me now
see me now
feel me now
love me now
them dey want me now
see me now
feel me now
love me now
them dey want me now
see me now
feel me now
love me now
them dey want me now
To all the people wey dem say me no fit to entertain
dem dey pump me their money now
to all the people wey dem say me no fine where dem dey oya tell me how i be now
to every body wey dey love me now
from January on to December
for every show dem dey call me now
see now
oh lord
Olorun gba mi lo won won o
Ori mi gba mi lo won won o
Olorun gba mi lo won won o o
oh ma God oh lord
Olorun gba mi lo won won o
Ori mi gba mi lo won won o
Olorun gba mi lo won won o o
oh ma God oh lord
dem go dey intimidate me
dem go dey fumigate me
dem want to eliminate me
like a mosquito ye
dem go dey intimidate me
dem go dey fumigate me
dem want to eliminate me
se i be mosquito oh na
see me now
feel me now
love me now
them dey want me now
make you show me love as e dey go now
make you show me love as e dey go now
make you show me love as e dey go now .eh
[interlude]
see me now
feel me now
love me now
them dey want me now

Post a Comment

0 Comments